Difference between revisions of "domot"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Outside or front of person door.   
+
#Outside or front of person door or compound.   
 
#:* {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |(Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |(Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)}}
#: {{ux|dv|Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour '''domot'''. |(bbc__59229, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|According to di Hawking family, na for '''domot''' di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. |(bbc__11761, The statement by the Hawking's family was that their father the renowned scientist died while napping outside at the balcony in the early hours of Wednesday.)}}
#:* {{ux|dv|According to di Hawking family, na for '''domot''' di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. |(bbc__11761, __no translation__)}}
 
#sphere of jurisdiction
 
 
#:* {{ux|dv|E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia '''domot''' and dem dey follow di mata. |(bbc__45768, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia '''domot''' and dem dey follow di mata. |(bbc__45768, __no translation__)}}
#:* {{ux|dv|And the country just clear Ebola comot for dia '''domot'''. |(bbc__63882, __no translation__)}}
+
#Inside person house or place.
#: {{ux|dv|Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia '''domot'''. |(bbc__56017, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Akin shock wen im friend carry plenty beta come in '''domot''' di next day, come even carry am go do shopping. |(bbc__38734, Akin was quite surprised when his friend brought him lots of present the following day and then took him out for shopping.)}}
vicinity
+
#:* {{ux|dv|Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour '''domot'''. |(bbc__59229, The landlord said that he got a complain from a tenant that the stench from rotten meat was coming from the neighbours apartment.)}}
#: {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|And the country just clear Ebola comot for dia '''domot'''. |(bbc__63882, And the country just finished combating the Ebola virus.)}}
#: {{ux|dv|Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia '''domot''' on Wednesday. |(bbc__32721, __no translation__)}}
+
#Where dey under person or people.
#: {{ux|dv|Beer wey get 'igbo' inside go soon land your '''domot''' |(bbc__24712, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di '''domot''' of di party. |(ja102__3460, __no translation__)}}
 +
#:* {{ux|dv|Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia '''domot'''. |(bbc__56017, )}}
 +
#Vicinity
 +
#:* {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, __no translation__)}}
 +
#:* {{ux|dv|Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia '''domot''' on Wednesday. |(bbc__32721, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City '''domot'''. |(bbc__80689, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City '''domot'''. |(bbc__80689, __no translation__)}}
#Someting wey no far from person.
 
#:* {{ux|dv|We don dey the '''domot''' of God Kingdom. |(jw__2087, __no translation__)}}
 
 
#:* {{ux|dv|Dem go continue to dey block di '''domot''' of di national assembly every day, until de call-am back. |(ja102__1017, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem go continue to dey block di '''domot''' of di national assembly every day, until de call-am back. |(ja102__1017, __no translation__)}}
#:* {{ux|dv|E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di '''domot''' of di party. |(ja102__3460, __no translation__)}}
+
#Someting wey no far again before e [[happen]].
#:* {{ux|dv|Akin shock wen im friend carry plenty beta come in '''domot''' di next day, come even carry am go do shopping. |(bbc__38734, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|We don dey the '''domot''' of God Kingdom. |(jw__2087, We are close to the coming of God's Kingdom.)}
 
+
#:* {{ux|dv|Beer wey get 'igbo' inside go soon land your '''domot''' |(bbc__24712, A kind of beer that contains marijuana will soon be available to the public.)}}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 07:52, 25 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English door and mouth

Pronunciation

  • dɔ̀mɔ̂t

Play Play

Noun

  1. Outside or front of person door or compound.
    • Di broom dey our domot.  — (Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)
    • According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning.  — (bbc__11761, The statement by the Hawking's family was that their father the renowned scientist died while napping outside at the balcony in the early hours of Wednesday.)
    • E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia domot and dem dey follow di mata.  — (bbc__45768, __no translation__)
  2. Inside person house or place.
    • Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping.  — (bbc__38734, Akin was quite surprised when his friend brought him lots of present the following day and then took him out for shopping.)
    • Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot.  — (bbc__59229, The landlord said that he got a complain from a tenant that the stench from rotten meat was coming from the neighbours apartment.)
    • And the country just clear Ebola comot for dia domot.  — (bbc__63882, And the country just finished combating the Ebola virus.)
  3. Where dey under person or people.
    • E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party.  — (ja102__3460, __no translation__)
    • Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia domot.  — (bbc__56017, )
  4. Vicinity
    • Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot.  — (bbc__75334, __no translation__)
    • Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia domot on Wednesday.  — (bbc__32721, __no translation__)
    • Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot.  — (bbc__80689, __no translation__)
    • Dem go continue to dey block di domot of di national assembly every day, until de call-am back.  — (ja102__1017, __no translation__)
  5. Someting wey no far again before e happen.
    • {{ux|dv|We don dey the domot of God Kingdom. |(jw__2087, We are close to the coming of God's Kingdom.)}
    • Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot  — (bbc__24712, A kind of beer that contains marijuana will soon be available to the public.)}

Synonyms

Translations

  • English: door, frontage, vicinity, sphere of jurisdiction