domot

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English door and mouth

Pronunciation

  • dɔ̀mɔ̂t

Play Play

Noun

  1. Outside or front of person door or compound
    • Di broom dey our domot.  — (Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)
    • According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning.  — (bbc__11761, The statement by the Hawking's family was that their father the renowned scientist died while napping outside at the balcony in the early hours of Wednesday.)
    • Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot.  — (bbc__75334, No representative of the Rivers state government showed up to address the protesting workers who came to their vicinity. )
  2. Inside person house
    • Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping.  — (bbc__38734, Akin was quite surprised when his friend brought him lots of present the following day and then took him out for shopping.)
    • Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot.  — (bbc__59229, The landlord said that he got a complain from a tenant that the stench from rotten meat was coming from the neighbours apartment.)
  3. Person place
    • And the country just clear Ebola comot for dia domot.  — (bbc__63882, And the country just finished combating the Ebola virus.)
    • Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot.  — (bbc__80689, __no translation__)
  4. Where dey under person or people.
    • E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party.  — (ja102__3460, S/He said that the governor was aware of his suspension and that was why the matter has not been brought before the party.)
    • Dem go continue to dey block di domot of di national assembly every day, until de call-am back.  — (ja102__1017, __no translation__)
  5. Someting wey no far again before e happen.
    • We don dey the domot of God Kingdom.  — (jw__2087, We are close to the coming of God's Kingdom.)
    • Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot  — (bbc__24712, A kind of beer that contains marijuana will soon be available to the public.)

Synonyms

Translations

  • English: door, frontage, vicinity, sphere of jurisdiction, something imminent