don

Revision as of 16:59, 7 September 2021 by 102.89.2.185 (talk) (→‎Auxiliary)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English do

Pronunciation

  • dɔ́n

Play Play

Auxiliary

Word wey de dey use dress near anoder word to show sey wetin person dey talk about or dey do just begin or happen finish.

  • Nwoye mama don dey cook.  — (katakata__1122, Nwoye's mother has started cooking.)
  • Di band don dey scatter the head of the people.  — (katakata__94, The band is making the people get really excited.)
  • Day don dey dark small small before their match start.  — (katakata__93, It was already beginning to get dark before the match kicked-off.)
  1. Person don, e don die,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__50, Someone has died.)
    You don, you don go astray be dat now.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__224, You have now gone astray.)
  1. See wetin you cook, tomorrow now, person go tell me sey, you don go, de wan marry you, de go marry you, de go bring you back sey you no sabi cook beans,  — (PRT_08_Children_M__53, See what you cook; tomorrow now, a person will tell me that you have gone, they will marry you; and they will bring you back that you can not cook beans. )


  1. If you see am, e don, e don resemble, e don resemble monkey now.  — (NST_cleaned__2763, __no translation__)
  1. Tekno don since apologise for di incident, im explain say reason no dey for am to dance inside Truck around Lekki, Lagos State.  — (bbc__93194, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: auxiliary verb have/has