Difference between revisions of "done"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-done.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-done.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Adverb=== |
− | + | As food take cook [[finish]] or as someting take dey ready or [[mature]]. | |
− | :* {{ux|dv| Put small kanwan, cover am make e dey '''done'''. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it | + | :*{{ux|dv|Put small kanwan, cover am make e dey '''done'''. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it for it to cook well.)}} |
− | :* {{ux|dv| Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take '''done'''. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, | + | :* {{ux|dv|Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take '''done'''. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, at the most, it takes an hour to finish preparing gbegiri soup.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di food never '''done'''. |(Egbokhare _2020, The food is not yet | + | :*{{ux|dv|Di food never '''done'''. |(Egbokhare _2020, The food is not yet ready.)}} |
+ | :*{{ux|dv|When boys hammer de go sey e e don '''done'''. |(Egbokhare _2020, Swindlers brag once they hit jackpot.)}} | ||
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''done'' |
Revision as of 16:18, 7 September 2021
Naija
Etymology
From: English done
Pronunciation
- dɔ̂n
Adverb
As food take cook finish or as someting take dey ready or mature.
- Put small kanwan, cover am make e dey done. — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it for it to cook well.)
- Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take done. — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, at the most, it takes an hour to finish preparing gbegiri soup.)
- Di food never done. — (Egbokhare _2020, The food is not yet ready.)
- When boys hammer de go sey e e don done. — (Egbokhare _2020, Swindlers brag once they hit jackpot.)
Translations
- English: done