Difference between revisions of "done"
(→Naija) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''done'', ''when something is accomplished'' | * English: ''done'', ''when something is accomplished'' | ||
+ | |||
+ | ===Auxillary=== | ||
+ | Go look [[don]] |
Revision as of 12:49, 2 December 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English done
Pronunciation
- dɔ̂n
Adjective
As food take cook finish or as someting take dey ready or mature.
- Put small kanwan, cover am make e dey done. — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it for it to cook well.)
- Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take done. — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, at the most, it takes an hour to finish preparing gbegiri soup.)
- Di food never done. — (Egbokhare _2020, The food is not yet ready.)
- When boys hammer de go sey e e don done. — (NSC_2021, Swindlers brag once they hit jackpot.)
Translations
- English: done, when something is accomplished
Auxillary
Go look don