done

Revision as of 16:18, 7 September 2021 by 102.89.2.14 (talk) (→‎Adjective)

Naija

Etymology

From: English done

Pronunciation

  • dɔ̂n

Play Play

Adverb

As food take cook finish or as someting take dey ready or mature.
  • Put small kanwan, cover am make e dey done.  — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it for it to cook well.)
  • Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take done.  — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, at the most, it takes an hour to finish preparing gbegiri soup.)
  • Di food never done.  — (Egbokhare _2020, The food is not yet ready.)
  • When boys hammer de go sey e e don done.  — (Egbokhare _2020, Swindlers brag once they hit jackpot.)

Translations

  • English: done