Difference between revisions of "double"
(→Noun) |
|||
Line 21: | Line 21: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # When someting na times two. |
#:* {{ux|dv|Dis na '''double''' of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. |(bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )}} | #:* {{ux|dv|Dis na '''double''' of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. |(bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )}} | ||
# As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye. | # As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye. | ||
Line 35: | Line 35: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''blurry vision'', ''double'' | * English: ''blurry vision'', ''double'' | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 22:43, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English double
Pronunciation
- dɔ́bù
Adjective
- Two tings wey be sey dem be di same ting.
- You sef, you dey like to buy everyting double. — (You, you always buy things in twos)
Related forms
Translations
- English: double
Noun
- When someting na times two.
- Dis na double of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. — (bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )
- As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye.
- If you smoke igbo, you go dey see double. — (If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: blurry vision, double
Verb
- Make someting join someting.
- Nigerian doctors for UK dey double. — (bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)
- Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go double by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. — (bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)
- Make someting join someting.
- Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to double im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. — (brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )
Translations
- English: double