Difference between revisions of "draw"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
# Sey person dey use line or paint take do picture of someting | # Sey person dey use line or paint take do picture of someting | ||
− | #: {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo. |(bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)}} | + | #:* {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo. |(bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)}} |
# Sey person/someting carry person/someting near body | # Sey person/someting carry person/someting near body | ||
− | #: {{ux|dv| If child do anyhow, after you don shout give am, e good make you '''draw''' am near you. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If the child misbehaves, after you must have scolded him/her, it is good to bring them close to you.)}} | + | #:* {{ux|dv| If child do anyhow, after you don shout give am, e good make you '''draw''' am near you. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If the child misbehaves, after you must have scolded him/her, it is good to bring them close to you.)}} |
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | Sey someting dey [[gumgum]] | + | * Sey someting dey [[gumgum]] |
− | * {{ux|dv| Di rice don spoil, e don dey '''draw''' | (The rice is getting spoilt, it's becoming sticky. ) }} | + | :* {{ux|dv| Di rice don spoil, e don dey '''draw''' | (The rice is getting spoilt, it's becoming sticky. ) }} |
− | * {{ux|dv| Ogbono soup dey '''draw''' | (The Ogbono soup is sticky.)}} | + | :* {{ux|dv| Ogbono soup dey '''draw''' | (The Ogbono soup is sticky.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ====Synonyms==== | + | =====Synonyms===== |
− | [[yoloyolo]] | + | * [[yoloyolo]] |
− | ====Translations==== | + | =====Translations===== |
* English: ''Draw'' | * English: ''Draw'' |
Revision as of 17:46, 28 July 2021
Naija
Etymology
From: English draw
Pronunciation
- drɔ̂
Noun
- Wen e be sey nobody win for matter
- Di American fight wit Tyson Fury for Los Angeles early dis month bin end for draw. — (bbc__30717, The American fought with Tyson Fury early this month and it ended in a draw)
- Chelsea win Qarabag while Barcelona draw with Juventus. — (bbc__25192,Chelsea won Qarabag while Barcelona drew with Juventus)
- As e be sey de don gader put many people/someting name make de pick as deir matter go be.
- Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw — (bbc__99239, Manchester United Fans are afraid because of the Champions League draw )
- Match wey be sey de don gree make dem play
- When FIFA.Com ask Brazil coach say how important dis final draw be for am, and whether any team dey wey im go like avoid, im answer different. — (bbc__99712, When FIFA.Com asked the Brazilian coach how important this final will be for him and if there is any team he'll like to avoid, his answer was different)
- Rabio - wey be giant Pacific octopus - predict Japan win against Colombia and dia draw with Senegal. — (bbc__84499,Rabio, the giant Pacific octopus has predicted a Japan win against Colombia and their draw with Senegal)
Translations
- English: draw
Verb
Transitive
- Sey person dey use line or paint take do picture of someting
- Macron don troway salute give pikin wey draw im photo. — (bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)
- Sey person/someting carry person/someting near body
- If child do anyhow, after you don shout give am, e good make you draw am near you. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the child misbehaves, after you must have scolded him/her, it is good to bring them close to you.)
Intransitive
- Sey someting dey gumgum
- Di rice don spoil, e don dey draw — (The rice is getting spoilt, it's becoming sticky. )
- Ogbono soup dey draw — (The Ogbono soup is sticky.)
Synonyms
Translations
- English: Draw