Difference between revisions of "draw"

Line 32: Line 32:
 
'''draw'''
 
'''draw'''
 
====Transitive====
 
====Transitive====
# Sey person dey use line or paint take produce picture of someting
+
# Sey person dey use line or paint take do picture of someting
#: {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo |(bbc__64579, Macron has saluted the child who drew his photo)}}
+
#: {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo |(bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)}}
 
# Sey person/someting pull person/someting near deir body
 
# Sey person/someting pull person/someting near deir body
 
#: {{ux|dv|Di case '''draw''' nationwide condemnation of how teachers dey ova flog. |(bbc__23250,The case drew nationwide condemnation over how teachers flog)}}
 
#: {{ux|dv|Di case '''draw''' nationwide condemnation of how teachers dey ova flog. |(bbc__23250,The case drew nationwide condemnation over how teachers flog)}}

Revision as of 12:30, 27 November 2020

Naija

Etymology

From: English draw

Pronunciation

  • drɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 856
  • Frequency in raw corpus: 557
  • Frequency rank in raw corpus: 593

Noun

  1. Wen e be sey nobody win for matter
    Di American fight wit Tyson Fury for Los Angeles early dis month bin end for draw.  — (bbc__30717, The American fought with Tyson Fury early this month and it ended in a draw)
    Chelsea win Qarabag while Barcelona draw with Juventus.  — (bbc__25192,Chelsea won Qarabag while Barcelona drew with Juventus)
  2. As e be sey dem dey pick someting anyhow.
    Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw  — (bbc__99239, Manchester United Fans are afraid because of the Champions League draw )
  3. As e be sey dem don pick make two people or team see who go win.
    When FIFA.Com ask Brazil coach say how important dis final draw be for am, and whether any team dey wey im go like avoid, im answer different.  — (bbc__99712, When FIFA.Com asked the Brazilian coach how important this final will be for him and if there is any team he'll like to avoid, his answer was different)
    Rabio - wey be giant Pacific octopus - predict Japan win against Colombia and dia draw with Senegal.  — (bbc__84499,Rabio, the giant Pacific octopus has predicted a Japan win against Colombia and their draw with Senegal)


Translations

  • English: draw

Verb

draw

Transitive

  1. Sey person dey use line or paint take do picture of someting
    Macron don troway salute give pikin wey draw im photo  — (bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)
  2. Sey person/someting pull person/someting near deir body
    Di case draw nationwide condemnation of how teachers dey ova flog.  — (bbc__23250,The case drew nationwide condemnation over how teachers flog)

Intransitive

  1. Sey someting dey gumgum
  • {ux|dv| di rice don spoil, e don dey draw | (The rice is getting spoilt, it's becoming sticky ) }}
  • Ogbono soup dey draw  —  (The Ogbono soup is sticky)


Derived forms

  1. Draw money
  • Sey person go collect money wey person dey owe am
  1. E dey go draw money from people wey dey owe am.  — (He/she went to request for the repayment of debts he/she is being owed.)


Synonyms

yoloyolo

Translations

  • English: Draw