Difference between revisions of "dress"

Line 17: Line 17:
 
#[[cloth]] wey dem dey wear for body.
 
#[[cloth]] wey dem dey wear for body.
 
===Noun===
 
===Noun===
*Di ting wey dem dey use cover body.
+
*Di [[cloth]] wey dem dey wear for body.
#:* {{ux|dv|I say I do, wit no '''dress''' no make up and no ring. |(BBC__7371. I said I do, without a '''dress''', makeup and ring. )}}
+
#:* {{ux|dv| I say I do, wit no '''dress''' no make up and no ring. |(BBC__7371. I said I do, without a '''dress''', makeup and a ring. )}}
#:* {{ux|dv|Dem dey call the '''dress''' barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(JW, 3169. The '''dress''' is called barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )}}
+
#:* {{ux|dv| Dem dey call the '''dress''' Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(JW_3169, The '''dress''' is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )}}
#:* {{ux|dv|AFP Laverne Cox wear sleek black '''dress''' and bold make up |(BBC__10054,AFP Laverne Cox wore a sleek black '''dress''' and bold make up )}}
+
#:* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(BBC,75175. If you know how you can change the style of a '''dress''' to another, better to do that, than throwing them away anyhow. )}}
#:* {{ux|dv|For example, when e want give the public talk e wear one '''dress''' wey the people for the area dey wear. |(JW, 3168, For example, when he wants to give a public talk, he wears one of the '''dress''' commonly used by the people)}}
 
#:* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(BBC,75175. If you know how you can change the style of a '''dress''' to another, better to do that, than throwing them away anyhow )}}
 
  
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====
* [[Cameroon togo dress]] [[Hijab]].
+
* [[hijab]],[[shimi]],[[pant]],[[boxers]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[wears]], [[cloth]],  
+
*[[wears]], [[cloth]],  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: A piece of clothing, an outfit or apparel
+
* English: ''clothing''
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 12:14, 14 October 2020

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 487
  • Frequency in raw corpus: 193
  • Frequency rank in raw corpus: 1360

Definition

  1. cloth wey dem dey wear for body.

Noun

  • Di cloth wey dem dey wear for body.
    • I say I do, wit no dress no make up and no ring.  — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and a ring. )
    • Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
    • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow. )

Related Forms

Synonyms

Translations

  • English: clothing

Verb

  1. make person move or adjust someting.
    • Abeg dress make I fit sit down.  — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
    • Abeg, help me dress di bed.  — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
    • The way we dey dress, fit tell people the kind person wey we be.  — (JW, 13406. The way you dress shows who you are)
    • you no see di way e just take dress.  — (Deuber, 4569, Cant you see the way he is dressed? )
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
    • De no sabi how to dress.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
    • Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to dress well-well.  — (BBC, 41748. __no translation__)
    • Thief dress as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse  — (bbc__93641, )
    • Di way de look me sef, you know di way I dress as per tinking sey onto a big boy level...  — (NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy ))
    • I like as di teacher take dey dress.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)

Synonyms

Translations

  • English: To move or adjust, make/lay bed