Difference between revisions of "dress"

Line 32: Line 32:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#make person move or adjust someting.
+
#Make person move or adjust.  
#:* {{ux|dv|Abeg '''dress''' make I fit sit down. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit siddon. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}}
#:* {{ux|dv|Abeg, help me '''dress''' di  bed. |( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}}
+
#Make person arrange someting.
#:* {{ux|dv|The way we dey '''dress''', fit tell people the kind person wey we be. |(JW, 13406. The way you  dress shows who you are)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg, help me '''dress''' di  bed. |( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}}
#:* {{ux|dv|you no see di way e just take '''dress'''. |(Deuber, 4569, Cant you see the way he is dressed? )}}
+
#Make person wear cloth.
#:* {{ux|dv|But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )}}
+
#:* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )}}
#:* {{ux|dv|De no sabi how to '''dress'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)}}
+
#:* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}}
#:* {{ux|dv|Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to '''dress''' well-well. |(BBC, 41748. __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Thief '''dress''' as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse |(bbc__93641, )}}
 
#:* {{ux|dv|Di way de look me sef, you know di way I '''dress''' as per tinking sey onto a big boy level... |(NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy )}})
 
#:* {{ux|dv|I like as di teacher take dey '''dress'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[adjust]], [[arrange]], [[behave]]  
+
*[[adjust]], [[arrange]], [[behave]]  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: To move or adjust, make/lay bed
+
* English: '' move, adjust, make, lay bed''

Revision as of 12:30, 14 October 2020

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 487
  • Frequency in raw corpus: 193
  • Frequency rank in raw corpus: 1360

Definition

  1. cloth wey dem dey wear for body.

Noun

  • Di cloth wey dem dey wear for body.
    • I say I do, wit no dress no make up and no ring.  — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and a ring. )
    • Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
    • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow. )

Related Forms

Synonyms

Translations

  • English: clothing

Verb

  1. Make person move or adjust.
    • Abeg dress make I fit siddon.  — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
  2. Make person arrange someting.
    • Abeg, help me dress di bed.  — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
  3. Make person wear cloth.
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)

Synonyms

Translations

  • English: move, adjust, make, lay bed