dress
Naija
Etymology
From: English dress
Pronunciation
- drɛ̂s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 487
- Frequency in raw corpus: 193
- Frequency rank in raw corpus: 1360
Definition
- cloth wey dem dey wear for body.
Noun
- Di cloth wey dem dey wear for body.
- I say I do, wit no dress no make up and no ring. — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and a ring. )
- Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
- And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan. — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow. )
Related Forms
Synonyms
Translations
- English: clothing
Verb
- make person move or adjust someting.
- Abeg dress make I fit sit down. — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
- Abeg, help me dress di bed. — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
- The way we dey dress, fit tell people the kind person wey we be. — (JW, 13406. The way you dress shows who you are)
- you no see di way e just take dress. — (Deuber, 4569, Cant you see the way he is dressed? )
- But you know sey na poor boys dress pass. — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
- De no sabi how to dress. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)
- Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
- Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to dress well-well. — (BBC, 41748. __no translation__)
- Thief dress as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse — (bbc__93641, )
- Di way de look me sef, you know di way I dress as per tinking sey onto a big boy level... — (NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy ))
- I like as di teacher take dey dress. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)
Synonyms
Translations
- English: To move or adjust, make/lay bed