dress
Naija
Etymology
From: English dress
Pronunciation
- drɛ̂s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 487
- Frequency in raw corpus: 193
- Frequency rank in raw corpus: 1360
Definition
- cloth wey dem dey wear for body.
Noun
- Di cloth wey dem dey wear for body.
- I say I do, wit no dress no make up and no ring. — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and a ring. )
- Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
- And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan. — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow. )
Related Forms
Synonyms
Translations
- English: clothing
Verb
- Make person move or adjust.
- Abeg dress make I fit siddon. — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
- Make person arrange someting.
- Abeg, help me dress di bed. — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
- Make person wear cloth.
- But you know sey na poor boys dress pass. — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
- Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
Synonyms
Translations
- English: move, adjust, make, lay bed