dress

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 487
  • Frequency in raw corpus: 193
  • Frequency rank in raw corpus: 1360

Definition

  1. cloth wey dem dey wear for body.

Noun

  • Di cloth wey dem dey wear for body.
    • I say I do, wit no dress no make up and no ring.  — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and a ring. )
    • Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
    • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow. )

Related Forms

Synonyms

Translations

  • English: clothing

Verb

  1. Make person move or adjust.
    • Abeg dress make I fit siddon.  — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
  2. Make person arrange someting.
    • Abeg, help me dress di bed.  — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
  3. Make person wear cloth.
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)

Synonyms

Translations

  • English: move, adjust, make