dross

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Old English draws

Pronunciation

  • drᴐ̂s

Play Play

Noun

  • Small clot wey person dey wear under cloth to cover im private part.
  • My grandma time, na dross dem dey wear.  — (My grandparents wore draws in their generation.)
  • Papa, see your dross don fall from rope.  — (Papa, see your underpants fell off the rope.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A man's brief, draws