Difference between revisions of "dross"
Line 5: | Line 5: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Old English '' | + | From: Old English ''draws'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 17:50, 21 June 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Old English draws
Pronunciation
- drᴐ̂s
Noun
- Na small thing person dey wear under cloth to cover im private part wey get rope.
- My grandma time, na dross dem dey wear. — (NSC_Legbeti_2021. My grandparents used this underpants with rope to draw it tight in their time.)
- Papa, see your dross don fall from rope. — (NSC_Legbeti_2021. Papa, see your underpants fell off the rope.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: A man's brief,