Difference between revisions of "dross"
(→Naija) |
|||
Line 24: | Line 24: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''A man's brief'' | + | * English: ''A man's brief, draws'' |
Revision as of 17:56, 21 June 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Old English draws
Pronunciation
- drᴐ̂s
Noun
- Na small thing person dey wear under cloth to cover im private part wey get rope.
- My grandma time, na dross dem dey wear. — (NSC_2021, My grandparents wore draws during their generation.)
- Papa, see your dross don fall from rope. — (NSC_2021, Papa, see your underpants fell off the rope.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: A man's brief, draws