dross

Naija

Alternative Form

Etymology

From: old English drᴐ̂s (undergarment)

Pronunciation

  • drᴐ̂s

Play

Noun

  • Na small thing person dey wear under cloth to cover im private part wey get rope.
  • My grandma time, na dross dem dey wear.  — (NSC_Legbeti_2021. My grandparents used this underpants with rope to draw it tight in their time.)
  • Papa, see your dross don fall from rope.  — (NSC_Legbeti_2021. Papa, see your underpants fell off the rope.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A man's brief,