Difference between revisions of "dust"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
* Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something. | * Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something. | ||
:* {{ux|dv|Musa '''dust''' am for di race. |(Egbokhare_2020, Musa won her with a wide margin in the race.)}} | :* {{ux|dv|Musa '''dust''' am for di race. |(Egbokhare_2020, Musa won her with a wide margin in the race.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Ben Johnson go fit '''dust''' Usain Bolt if deir two challenge? |( | + | :* {{ux|dv|Ben Johnson go fit '''dust''' Usain Bolt if deir two challenge? |(NSC_2020, Can Ben Johnson run faster than Usain Bolt if both of them are allowed to challenge each other?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:06, 21 June 2022
Naija
Etymology
From: English dust
Pronunciation
- dɔ̂st
Noun
- small small sand sand
- Na dust, na im dem form us from. — (NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)
- Dust cover the suit wey dem wear. — (jw__40073, Dust covered the suit they wore.)
- Matter wey de cause trouble
- Dis decision don raise plenti dust. — (bbc__100880, This decision has raised a lot of issues.)
- To talk yeye word for mouth
- Nigerian youth feel sey government yarn dust on top EndSars gbege. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian youths feel that the government spoke gibberish concerning the EndSars protest.)
Synonyms
Translations
English: dust
Verb
- Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something.
- Musa dust am for di race. — (Egbokhare_2020, Musa won her with a wide margin in the race.)
- Ben Johnson go fit dust Usain Bolt if deir two challenge? — (NSC_2020, Can Ben Johnson run faster than Usain Bolt if both of them are allowed to challenge each other?)
Synonyms
Translations
English: to beat in a competition with a wide margin