Difference between revisions of "dust"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # [[small small]] sand sand | + | # [[small small]] [[sandsand]] / Di sand sand wey breeze fit blow and wey dey fit stay ontop someting. |
#:*{{ux|dv|Na '''dust''', na im dem form us from. |(NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)}} | #:*{{ux|dv|Na '''dust''', na im dem form us from. |(NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)}} | ||
#:*{{ux|dv|'''Dust''' cover the suit wey dem wear. |(jw__40073, Dust covered the suit they wore.)}} | #:*{{ux|dv|'''Dust''' cover the suit wey dem wear. |(jw__40073, Dust covered the suit they wore.)}} |
Revision as of 10:02, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English dust
Pronunciation
- dɔ̂st
Noun
- small small sandsand / Di sand sand wey breeze fit blow and wey dey fit stay ontop someting.
- Na dust, na im dem form us from. — (NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)
- Dust cover the suit wey dem wear. — (jw__40073, Dust covered the suit they wore.)
- Matter wey de cause trouble
- Dis decision don raise plenti dust. — (bbc__100880, This decision has raised a lot of issues.)
- To talk yeye word for mouth
- Nigerian youth feel sey government yarn dust on top EndSars gbege. — (Nigerian youths feel that the government spoke gibberish concerning the EndSars protest.)
Synonyms
Translations
English: dust
Verb
- Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something.
- Musa dust am for di race. — (Musa won her with a wide margin in the race.)
- Ben Johnson go fit dust Usain Bolt if deir two challenge? — (Can Ben Johnson run faster than Usain Bolt if both of them are allowed to challenge each other?)
Synonyms
Translations
English: to beat in a competition with a wide margin