Difference between revisions of "dust"

 
(7 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Sand sand
+
# [[small small]] [[sandsand]] / Di [[sandsand]] wey breeze fit blow and wey dey fit stay ontop someting.
 
#:*{{ux|dv|Na '''dust''', na im dem form us from. |(NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na '''dust''', na im dem form us from. |(NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Dust''' cover the suit wey dem wear. |(jw__40073, Dust covered the suit they wore.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Dust''' cover the suit wey dem wear. |(jw__40073, Dust covered the suit they wore.)}}
Line 15: Line 15:
 
#:*{{ux|dv|Dis decision don raise plenti '''dust'''. |(bbc__100880, This decision has raised a lot of issues.)}}
 
#:*{{ux|dv|Dis decision don raise plenti '''dust'''. |(bbc__100880, This decision has raised a lot of issues.)}}
 
#To talk yeye word for mouth
 
#To talk yeye word for mouth
#:*{{ux|dv|Nigerian youth feel sey government yarn '''dust''' on top EndSars gbege. |(NSC_Abonyi_2020, Nigerian youths feel that the government said nonsense concerning the EndSars protest.)}}
+
#:*{{ux|dv|Nigerian youth feel sey government yarn '''dust''' on top EndSars gbege. |(Nigerian youths feel that the government spoke gibberish concerning the EndSars protest.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[sand]]
+
[[sand]], [[sand sand]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 24: Line 24:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something.
+
* Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something.
*{{ux|dv|Musa '''dust''' am for di race. |(Egbokhare, Musa won her with a wide margin in the race.)}}
+
:* {{ux|dv|Musa '''dust''' am for di race. |(Musa won her with a wide margin in the race.)}}
*{{ux|dv|Ben Johnson go fit '''dust''' Usain Bolt if deir two challenge? |(NSC__Abonyi_2020, Can Ben Johnson run faster than Usain Bolt if both of them are allowed to challenge each other?)}}
+
:* {{ux|dv|Ben Johnson go fit '''dust''' Usain Bolt if deir two challenge? |(Can Ben Johnson run faster than Usain Bolt if both of them are allowed to challenge each other?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 10:03, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English dust

Pronunciation

  • dɔ̂st

Play Play

Noun

  1. small small sandsand / Di sandsand wey breeze fit blow and wey dey fit stay ontop someting.
    • Na dust, na im dem form us from.  — (NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)
    • Dust cover the suit wey dem wear.  — (jw__40073, Dust covered the suit they wore.)
  2. Matter wey de cause trouble
    • Dis decision don raise plenti dust.  — (bbc__100880, This decision has raised a lot of issues.)
  3. To talk yeye word for mouth
    • Nigerian youth feel sey government yarn dust on top EndSars gbege.  — (Nigerian youths feel that the government spoke gibberish concerning the EndSars protest.)

Synonyms

sand, sand sand

Translations

English: dust

Verb

  • Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something.
  • Musa dust am for di race.  — (Musa won her with a wide margin in the race.)
  • Ben Johnson go fit dust Usain Bolt if deir two challenge?  — (Can Ben Johnson run faster than Usain Bolt if both of them are allowed to challenge each other?)

Synonyms

run

Translations

English: to beat in a competition with a wide margin