Difference between revisions of "e"

 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''e''
+
From: English ''he''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
Na di word wey de dey take replace name of person or ting for sentence wey no dey where person for dey talk.
+
*Word wey de dey take replace name of person or ting for sentence wey no dey where person for dey talk.
*{{ux|dv|'''E''' don run. |(Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)}}
+
:*{{ux|dv|'''E''' don run. |(It/she/he has ran away.)}}
*{{ux|dv|Even '''e''' imself go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)}}
+
:*{{ux|dv|Even '''e''' imsef go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)}}
*{{ux|dv|'''E''' sabi take care of people wey be '''e''' own. | (NSC_Abonyi_2020, He knows to knows how to care for people who are his.)}}
+
*{{ux|dv|'''E''' sabi take care of people wey be '''e''' own. | (He knows to knows how to care for people who are his.)}}
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na one of di Letter for abcd.
+
Na one of di Letter for [[ABCD]].
 
*{{ux|dv|D and '''e''' no get sense. |(ja102__1727, ''D'' and ''e'' are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)}}
 
*{{ux|dv|D and '''e''' no get sense. |(ja102__1727, ''D'' and ''e'' are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)}}
*{{ux|dv| De teach di pikin for school sey '''e''' na for elephant. |(NSC_Abonyi_2020, The child was taught in school that letter 'e' is for elephant.)}}
+
*{{ux|dv| De teach di pikin for school sey '''e''' na for elephant. |(The child was taught in school that letter 'e' is for elephant.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: he/she/it, E
 
* English: he/she/it, E

Latest revision as of 11:29, 5 May 2023

Naija

Alternative forms

im

Etymology

From: English he

Pronunciation

  • è

Play Play

Pronoun

  • Word wey de dey take replace name of person or ting for sentence wey no dey where person for dey talk.
  • E don run.  — (It/she/he has ran away.)
  • Even e imsef go die as e don tell im apostles.  — (jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)
  • E sabi take care of people wey be e own.  —  (He knows to knows how to care for people who are his.)

Noun

Na one of di Letter for ABCD.

  • D and e no get sense.  — (ja102__1727, D and e are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)
  • De teach di pikin for school sey e na for elephant.  — (The child was taught in school that letter 'e' is for elephant.)

Translations

  • English: he/she/it, E