edede

Naija

Etymology

From: Edo edede meaning old woman

Pronunciation

  • èdèdé

Play Play

Noun

  • Woman wey don old well well.
  • We see one edede dis morning for road.  — (We saw an old woman this morning on the road.)
  • Walka quick quick no dey drag leg like edede.  — (Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)

Translations

English: aged woman