drag leg

Naija

Etymology

From: English drag and leg

Pronunciation

  • drág lɛ̀g

Play Play

Verb phrase

  1. Make person no dey waka sharp sharp as e suppose.
    • Baba, do normal naw. We don late, waka well. You no be small pikin. You dey drag leg like sey dem go dey wait for us.  —  (Bro, behave! We are late, walk well. You are not a child. You are walking slugglishly as if they will wait for us.)
  2. Make person dey do smesme.
    • You still dey drag leg, I don comot jor.  — ( You are delaying; I am leaving!)
    • Waka quick quick no dey drag leg like edede.  — (Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sluggishly, shuffle