Difference between revisions of "ego"

 
Line 13: Line 13:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
+
* Someting wey people gree to dey use buy tings and settle gbese.
 
:* {{ux|dv|'''ego''' no dey o. |(There is no money indeed.)}}
 
:* {{ux|dv|'''ego''' no dey o. |(There is no money indeed.)}}
 
:* {{ux|dv|My guy sama him babe '''ego''' make im travel go obodo oyibo. |(My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)}}
 
:* {{ux|dv|My guy sama him babe '''ego''' make im travel go obodo oyibo. |(My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)}}

Latest revision as of 10:24, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: Igbo ego

Pronunciation

  • égō

Play Play

Definition

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy tings and settle gbese.
  • ego no dey o.  — (There is no money indeed.)
  • My guy sama him babe ego make im travel go obodo oyibo.  — (My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)

Synonyms


Translations

  • English: money