ego

Naija

Etymology

From Igbo egwo

Pronunciation

  • égō

Play Play

Definition

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
  • ego no dey o.  — (NSC_Tella_2020, There is indeed no money.)
  • My guy sama him bae ego make im travel go obodo oyibo.  — (NSC_Tella_2020, My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)

Synonyms


Translations

  • English: A generally accepted means of exchange and measure of value.