Difference between revisions of "egunje"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
Na di illegal money wey de dey give. | Na di illegal money wey de dey give. | ||
* {{ux|dv|If you give police '''egunje''', dem go allow you drive pass. |(Egbokhare 2020,If you tip the police officers, you will pass through.)}} | * {{ux|dv|If you give police '''egunje''', dem go allow you drive pass. |(Egbokhare 2020,If you tip the police officers, you will pass through.)}} | ||
− | * {{ux|dv|Nobody go come meet dem give dem '''egunje''' |( No one will dare to bribe them.)}} | + | * {{ux|dv|Nobody go come meet dem give dem '''egunje''' |(Egbokhare 2020, No one will dare to bribe them.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[wuruwuru]], [[magomago]], [[drop]] | * [[wuruwuru]], [[magomago]], [[drop]] |
Revision as of 13:20, 7 December 2020
Naija
Etymology
From Yoruba: egunje
Pronunciation
- ègúndʒē
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14003
Usage
Dem dey use am especially uniform people
Noun
Na di illegal money wey de dey give.
- If you give police egunje, dem go allow you drive pass. — (Egbokhare 2020,If you tip the police officers, you will pass through.)
- Nobody go come meet dem give dem egunje — (Egbokhare 2020, No one will dare to bribe them.)
Synonym
Translations
- English: bribe