Difference between revisions of "egunje"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Money wey de dey give [[uniform people]] wey de no suppose give dem.
 
* Money wey de dey give [[uniform people]] wey de no suppose give dem.
:* {{ux|dv|If you give police '''egunje''', dem go allow you drive pass.|(Egbokhare 2020, If you tip the police officers, you will pass through.)}}
+
:* {{ux|dv|If you give police '''egunje''', dem go allow you drive pass.|(If you tip the police officers, you will pass through.)}}
:* {{ux|dv|Nobody go come meet dem give dem '''egunje'''.|(Egbokhare 2020, No one will dare to bribe them.)}}
+
:* {{ux|dv|Nobody go come meet dem give dem '''egunje'''.|(No one will dare to bribe them.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[wuruwuru]], [[magomago]], [[drop]]
 
* [[wuruwuru]], [[magomago]], [[drop]]

Revision as of 20:28, 17 April 2023

Naija

Etymology

From Yoruba: egunje

Pronunciation

  • ègúndʒé

Play Play


Noun

  • If you give police egunje, dem go allow you drive pass.  — (If you tip the police officers, you will pass through.)
  • Nobody go come meet dem give dem egunje.  — (No one will dare to bribe them.)

Synonym

Translations

  • English: bribe