egunje
Naija
Etymology
From Yoruba: egunje
Pronunciation
- ègúndʒē
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14003
Usage
Dem dey use am especially uniform people
Noun
Na di illegal money wey de dey give.
- If you give police egunje, dem go allow you drive pass. — (Egbokhare 2020, If you tip the police officers, you will pass through.)
- Nobody go come meet dem give dem egunje — (Egbokhare 2020, No one will dare to bribe them.)
Synonym
Translations
- English: bribe