egunje

Naija

Etymology

From Yoruba: egunje

Pronunciation

  • ègúndʒē

Play Play

Usage

Dem dey use am especially uniform people

Noun

Na di illegal money wey de dey give.

  • If you give police egunje, dem go allow you drive pass.  — (Egbokhare 2020, If you tip the police officers, you will pass through.)
  • Nobody go come meet dem give dem egunje  — (Egbokhare 2020, No one will dare to bribe them.)

Synonym

Translations

  • English: bribe