ehen

Naija

Alternative forms

ehn

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̂

Play Play

Interjection

  • Word wey dey show sey person dey listen and put mind for wetin anoder person dey talk
  • Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far.  — (Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
  • Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen?  — (Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
  • Ehen, as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey.  — (Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Yes, alright, okay, serves him right