Difference between revisions of "ehn"

Line 14: Line 14:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
# Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.  
 
# Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.  
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |(NSC_2021, Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |(Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)}}
#:* {{ux|dv|So him confession shock you? '''Ehn'''! You no sabi read people na im you mean so?|(NSC__2021, So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)}}
+
#:* {{ux|dv|So him confession shock you? '''Ehn'''! You no sabi read people na im you mean so?|(So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)}}
 
#:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)}}
 
#:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)}}
 
# Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be.  
 
# Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be.  
#:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?|(NSC_2021, So, they finally increased our salary. Really?)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?|(So, they finally increased our salary. Really?)}}
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', You wan talk say you [[true true]] no follow de man go house?. |(NSC_L2021, Are you truly saying you didn't follow him home?)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', You wan talk say you [[true true]] no follow de man go house?. |(Are you truly saying you didn't follow him home?)}}
  
  

Revision as of 11:36, 5 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ɛ̃̀

Play Play

Interjection

  1. Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.
    • Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o.  — (Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)
    • So him confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so?  — (So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)
    • If you see am now ehn.  — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)
  2. Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be.
    • Dem finally increase our salary, Ehn?  — (So, they finally increased our salary. Really?)
    • Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?.  — (Are you truly saying you didn't follow him home?)


Synonyms

Translations

  • English: really?