Difference between revisions of "ehn"
(17 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[ehen]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''Unknown'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɛ̌ |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | <sm2>pcm-ng-ehn.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-ehn.m.ogg</sm2> | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
− | + | # Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |(Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|So him confession shock you? '''Ehn'''! You no sabi read people na im you mean so?|(So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)}} |
− | #: {{ux|dv|'''Ehn''' | + | # Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be. |
− | + | #:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?|(So, they finally increased our salary. Really?)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', You wan talk say you [[true true]] no follow de man go house?. |(Are you truly saying you didn't follow him home?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|'''Ehn''' | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|you | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[true]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''really?'' |
Latest revision as of 10:29, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- ɛ̌
Interjection
- Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.
- Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. — (Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)
- So him confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so? — (So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)
- If you see am now ehn. — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)
- Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be.
- Dem finally increase our salary, Ehn? — (So, they finally increased our salary. Really?)
- Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?. — (Are you truly saying you didn't follow him home?)
Synonyms
Translations
- English: really?