Difference between revisions of "ehn"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɛ̀hn*
+
* ɛ̌
 +
 
 
<sm2>pcm-ng-ehn.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-ehn.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-ehn.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ehn.m.ogg</sm2>
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
# Na wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.  
+
# Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.  
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |(NSC_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |(Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)}}
#:* {{ux|dv|So him confession shock you? '''Ehn'''! You no sabi read people na im you mean so? |(NSC_Legbeti_2021. So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)}}
+
#:* {{ux|dv|So him confession shock you? '''Ehn'''! You no sabi read people na im you mean so?|(So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)}}
#:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''|(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)}}
+
#:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)}}
# Na wetin person dey talk if him mean to question wetin him hear to fit dey sure.  
+
# Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be.  
#:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?. |(NSC_2021. So, they finally increased our salary. Really?)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?|(So, they finally increased our salary. Really?)}}
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', You wan talk say you [[true true]] no follow de man go house?. |(NSC_L2021. Are you truly saying you didn't follow him home?)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', You wan talk say you [[true true]] no follow de man go house?. |(Are you truly saying you didn't follow him home?)}}
# Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
+
 
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', ehn, I no too sure say money dey dat account. |(NSC_2021. I doubt there is money in that account.)}}
 
#:* {{ux|dv|For '''ehn''', igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, |(LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 10:29, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ɛ̌

Play Play

Interjection

  1. Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.
    • Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o.  — (Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)
    • So him confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so?  — (So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)
    • If you see am now ehn.  — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)
  2. Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be.
    • Dem finally increase our salary, Ehn?  — (So, they finally increased our salary. Really?)
    • Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?.  — (Are you truly saying you didn't follow him home?)


Synonyms

Translations

  • English: really?