Difference between revisions of "ehn"

Line 18: Line 18:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
* ehn:
+
# Na wetin person dey talk wey sound like question but na to truly show say someting shock person.
 
+
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |(NSC_Legbeti_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)}}
#: {{ux|dv|'''Ehn'''. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__101, Ehn.)}}
+
#:* {{ux|dv|So im cconfession shock you? '''Ehn'''! You no sabi read people na im you mean so? So, you are shocked at his confession? |(NSC_Legbeti_2021. That means you lack intuition.)}}
#: {{ux|dv|'''Ehn'''! |(ONI_14_Girlfriends_DG__106, Ehn.)}}
 
#: {{ux|dv|So once e don pound, I go con pour am for mortar '''ehn'''... dis thing, wash am, |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__62, So once it is pounded, I will pour it into a mortar uh... this thing, wash it.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''… |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)}}
 
#:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''… |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)}}
 +
# Na wetin person dey talk if im mean to question wetin im hear to dey sure.
 +
#:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?. |(NSC_Legbeti_2021. So, they finally increased our salry. Really?)}}
 +
# Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
 +
#:* {{ux|dv|'''Ehn''', ehn, I no too sure say money dey dat account. |(NSC_Legbeti_2021. I doubt there is money in that account.)}}
 
#:* {{ux|dv|For '''ehn''', igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, |(LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)}}
 
#:* {{ux|dv|For '''ehn''', igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, |(LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*   [[you mean am?]]  
+
* [[you mean am?]], [[true]]  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''really?''
 
* English: ''really?''

Revision as of 19:27, 4 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̃n*

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 357
  • Frequency rank in NSC treebank: 53
  • Frequency in raw corpus: 1637
  • Frequency rank in raw corpus: 233

Interjection

  1. Na wetin person dey talk wey sound like question but na to truly show say someting shock person.
    • Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o.  — (NSC_Legbeti_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)
    • So im cconfession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so? So, you are shocked at his confession?  — (NSC_Legbeti_2021. That means you lack intuition.)
    • If you see am now ehn  — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)
  2. Na wetin person dey talk if im mean to question wetin im hear to dey sure.
    • Dem finally increase our salary, Ehn?.  — (NSC_Legbeti_2021. So, they finally increased our salry. Really?)
  3. Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
    • Ehn, ehn, I no too sure say money dey dat account.  — (NSC_Legbeti_2021. I doubt there is money in that account.)
    • For ehn, igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey,  — (LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)

Synonyms

Translations

  • English: really?