Difference between revisions of "ehn"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɛ̀hn* |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ehn.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ehn.m.ogg</sm2> |
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
− | # Na wetin person dey talk wey sound like question but na to | + | # Na wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person. |
− | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |( | + | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. |(NSC_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)}} |
− | #:* {{ux|dv|So | + | #:* {{ux|dv|So him confession shock you? '''Ehn'''! You no sabi read people na im you mean so? |(NSC_Legbeti_2021. So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)}} |
#:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''… |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)}} | #:* {{ux|dv|If you see am now '''ehn'''… |(ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)}} | ||
− | # Na wetin person dey talk if | + | # Na wetin person dey talk if him mean to question wetin him hear to fit dey sure. |
− | #:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?. |( | + | #:* {{ux|dv|Dem finally increase our salary, '''Ehn'''?. |(NSC_2021. So, they finally increased our salary. Really?)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', You wan talk say you [[true true]] no follow de man go house?. |( | + | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', You wan talk say you [[true true]] no follow de man go house?. |(NSC_L2021. Are you truly saying you didn't follow him home?)}} |
# Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter. | # Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', ehn, I no too sure say money dey dat account. |( | + | #:* {{ux|dv|'''Ehn''', ehn, I no too sure say money dey dat account. |(NSC_2021. I doubt there is money in that account.)}} |
#:* {{ux|dv|For '''ehn''', igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, |(LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)}} | #:* {{ux|dv|For '''ehn''', igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, |(LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[true?]] | * [[true?]] |
Revision as of 16:47, 16 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- ɛ̀hn*
Interjection
- Na wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.
- Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. — (NSC_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)
- So him confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so? — (NSC_Legbeti_2021. So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)
- If you see am now ehn… — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)
- Na wetin person dey talk if him mean to question wetin him hear to fit dey sure.
- Dem finally increase our salary, Ehn?. — (NSC_2021. So, they finally increased our salary. Really?)
- Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?. — (NSC_L2021. Are you truly saying you didn't follow him home?)
- Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
- Ehn, ehn, I no too sure say money dey dat account. — (NSC_2021. I doubt there is money in that account.)
- For ehn, igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, — (LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)
Synonyms
Translations
- English: really?