Difference between revisions of "ehn"

Line 24: Line 24:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[true?]]
+
* [[true]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''really?''
 
* English: ''really?''

Revision as of 16:52, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hn*

Play


Interjection

  1. Na wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.
    • Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o.  — (NSC_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)
    • So him confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so?  — (NSC_Legbeti_2021. So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)
    • If you see am now ehn  — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)
  2. Na wetin person dey talk if him mean to question wetin him hear to fit dey sure.
    • Dem finally increase our salary, Ehn?.  — (NSC_2021. So, they finally increased our salary. Really?)
    • Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?.  — (NSC_L2021. Are you truly saying you didn't follow him home?)
  3. Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
    • Ehn, ehn, I no too sure say money dey dat account.  — (NSC_2021. I doubt there is money in that account.)
    • For ehn, igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey,  — (LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)

Synonyms

Translations

  • English: really?