ehn
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- ɛ̀hn*
Interjection
- Na wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.
- Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. — (NSC_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)
- So him confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so? — (NSC_Legbeti_2021. So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)
- If you see am now ehn… — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)
- Na wetin person dey talk if him mean to question wetin him hear to fit dey sure.
- Dem finally increase our salary, Ehn?. — (NSC_2021. So, they finally increased our salary. Really?)
- Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?. — (NSC_L2021. Are you truly saying you didn't follow him home?)
- Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
- Ehn, ehn, I no too sure say money dey dat account. — (NSC_2021. I doubt there is money in that account.)
- For ehn, igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, — (LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)
Synonyms
Translations
- English: really?