ehn
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- ɛ̀hɛ̃n*
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 357
- Frequency rank in NSC treebank: 53
- Frequency in raw corpus: 1637
- Frequency rank in raw corpus: 233
Interjection
- Na wetin person dey talk wey sound like question but na to truly show say someting shock person.
- Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o. — (NSC_Legbeti_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)
- So im cconfession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so? So, you are shocked at his confession? — (NSC_Legbeti_2021. That means you lack intuition.)
- If you see am now ehn… — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)
- Na wetin person dey talk if im mean to question wetin im hear to dey sure.
- Dem finally increase our salary, Ehn?. — (NSC_Legbeti_2021. So, they finally increased our salry. Really?)
- Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
- Ehn, ehn, I no too sure say money dey dat account. — (NSC_Legbeti_2021. I doubt there is money in that account.)
- For ehn, igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey, — (LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)
Synonyms
Translations
- English: really?