ehn

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̃n*

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 357
  • Frequency rank in NSC treebank: 53
  • Frequency in raw corpus: 1637
  • Frequency rank in raw corpus: 233

Interjection

  1. Na wetin person dey talk wey sound like question but na to truly show say someting shock person.
    • Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o.  — (NSC_Legbeti_2021. Really?, Julie's dad beat his wife?. i'm shocked)
    • So im confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so? So, you are shocked at his confession?  — (NSC_Legbeti_2021. That means you lack intuition.)
    • If you see am now ehn  — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now ehn...)
  2. Na wetin person dey talk if im mean to question wetin im hear to dey sure.
    • Dem finally increase our salary, Ehn?.  — (NSC_Legbeti_2021. So, they finally increased our salary. Really?)
    • Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?.  — (NSC_Legbeti_2021. Are you truly saying you didn't follow him home?)
  3. Na wetin person dey talk if im no dey too sure about matter.
    • Ehn, ehn, I no too sure say money dey dat account.  — (NSC_Legbeti_2021. I doubt there is money in that account.)
    • For ehn, igbo dey, Hausa dey, Yoruba dey,  — (LAG_03_Lagos-Life_M__77, In ehn, there is Igbo; there is Hausa; there is Yoruba.)

Synonyms

Translations

  • English: really?