Difference between revisions of "enhen"

 
(9 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*  
+
* [[ehen]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English enhen
+
*From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɛ̀hɛ̂n
+
* ɛ̀hɛ̃
<sm2>Pcm-ng-enhen.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ehen.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-enhen.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ehen.m.ogg</sm2>
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
# Na word wey person dey use if e wan say 'and so what?'
+
# Word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting.
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |(Egbokhare_2020. So what?)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |So what?)}}
 
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', wetin you fit do me? |(So what can you do to me by the way?)}}
# Na Word wey person dey use if someting shock am.
+
# Word wey person dey use if someting shock am.
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', you mean e really happen? Papa dash mama im jeep! |(Great!)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. |(Unbelievable! So Dad could actually give his new SUV to mum? I'm stunned.)}}
# Na Word wey person dey use if person no too beleive wetin im dey hear
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Jesu! |(Really?! dear Lord!)}}
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no beleive you joor!|(Really? I dont believe you at all!)}}
+
# Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear.
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean Papa dash mama im new jeep! |(Really? you mean Dad gave Mum his brand new jeep!)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?|(Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)}}
# Na Word wey person dey use if someting look one kind to am
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean am [[true true]] say na that small  Olise na im get all dis [[fine fine]] house dem?! |(Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)}}
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey talk? Papa dash mama im jeep! |(Great!)}}
+
# Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen.
====Derived forms====
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so we go dey look, everyting go dey spoil dey go for dis country?! |(Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)}}
 
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? |(So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)}}
 
+
# Word wey person dey use if someting sweet am.
====Synonyms====
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! |(Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)}}
* [[o ga o]], [[ol'boy eeh]]
+
#:* {{ux|dv|Ten million Naira for me? '''Enhen''', my in-law, Na now you talk wetin I wan hear. |(I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!)}}
 
+
# Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'.
 +
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', God don catch am! |(Good for him!)}}
 +
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', my head don catch am! |(Good! my God has dealt with him since I can't!)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Exclimation for -  ''disregard'', ''surprise'', ''amusement'', ''disbelief''
+
* English: Exclamation for -  ''disregard'', ''surprise'', ''amusement'', ''disbelief'', ''agreement''

Latest revision as of 11:39, 5 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̃

Play Play

Interjection

  1. Word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting.
    • Enhen?  — So what?)
    • Enhen, wetin you fit do me?  — (So what can you do to me by the way?)
  2. Word wey person dey use if someting shock am.
    • Enhen, So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o.  — (Unbelievable! So Dad could actually give his new SUV to mum? I'm stunned.)
    • Enhen? Jesu!  — (Really?! dear Lord!)
  3. Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear.
    • Enhen? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?  — (Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)
    • Enhen?, you mean am true true say na that small Olise na im get all dis fine fine house dem?!  — (Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)
  4. Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen.
    • Enhen? Na so we go dey look, everyting go dey spoil dey go for dis country?!  — (Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)
    • Enhen, Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss?  — (So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)
  5. Word wey person dey use if someting sweet am.
    • Enhen? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?!  — (Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)
    • Ten million Naira for me? Enhen, my in-law, Na now you talk wetin I wan hear.  — (I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!)
  6. Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'.
    • Enhen, God don catch am!  — (Good for him!)
    • Enhen, my head don catch am!  — (Good! my God has dealt with him since I can't!)

Translations

  • English: Exclamation for - disregard, surprise, amusement, disbelief, agreement