Difference between revisions of "enhen"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
− | # Word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting | + | # Word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting. |
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |(Egbokhare_2020. So what?)}} | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |(Egbokhare_2020. So what?)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', wetin you fit do me? |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', wetin you fit do me? |(NSC_2021, So what can you do to me by the way?)}} |
# Word wey person dey use if someting shock am. | # Word wey person dey use if someting shock am. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. |(NSC_2021, Unbelievable! So Dad could actually give his new SUV to mum? I'm stunned.)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Jesu! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Jesu! |(NSC_2021, Really?! dear Lord!)}} |
# Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear. | # Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?|( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?|(NSC_2021, Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean am [[true true]] say na that small Olise na im get all dis [[fine fine]] house dem?! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean am [[true true]] say na that small Olise na im get all dis [[fine fine]] house dem?! |(NSC_2021, Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)}} |
# Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen. | # Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?! |(NSC_2021, Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? |(NSC_2021, So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)}} |
# Word wey person dey use if someting sweet am. | # Word wey person dey use if someting sweet am. | ||
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! |(NSC_Legbeti_2021, Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)}} | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! |(NSC_Legbeti_2021, Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Ten million Naira for me? '''Enhen''', my in-law, Na now you talk wetin I wan hear. |( | + | #:* {{ux|dv|Ten million Naira for me? '''Enhen''', my in-law, Na now you talk wetin I wan hear. |(NSC_2021, I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)}} |
# Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'. | # Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', God don catch am! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', God don catch am! |(NSC_2021, Good for him!)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', my head don catch am! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', my head don catch am! |(NSC_2021, Good! my God has dealt with him since I can't!)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: Exclamation for - ''disregard'', ''surprise'', ''amusement'', ''disbelief'', ''agreement'' | * English: Exclamation for - ''disregard'', ''surprise'', ''amusement'', ''disbelief'', ''agreement'' |
Revision as of 11:06, 23 June 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- ɛ̀hɛ̃
Interjection
- Word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting.
- Enhen? — (Egbokhare_2020. So what?)
- Enhen, wetin you fit do me? — (NSC_2021, So what can you do to me by the way?)
- Word wey person dey use if someting shock am.
- Enhen, So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. — (NSC_2021, Unbelievable! So Dad could actually give his new SUV to mum? I'm stunned.)
- Enhen? Jesu! — (NSC_2021, Really?! dear Lord!)
- Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear.
- Enhen? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat? — (NSC_2021, Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)
- Enhen?, you mean am true true say na that small Olise na im get all dis fine fine house dem?! — (NSC_2021, Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)
- Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen.
- Enhen? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?! — (NSC_2021, Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)
- Enhen, Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? — (NSC_2021, So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)
- Word wey person dey use if someting sweet am.
- Enhen? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! — (NSC_Legbeti_2021, Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)
- Ten million Naira for me? Enhen, my in-law, Na now you talk wetin I wan hear. — (NSC_2021, I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)
- Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'.
- Enhen, God don catch am! — (NSC_2021, Good for him!)
- Enhen, my head don catch am! — (NSC_2021, Good! my God has dealt with him since I can't!)
Translations
- English: Exclamation for - disregard, surprise, amusement, disbelief, agreement