Difference between revisions of "enhen"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
− | # | + | # Word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting or'and so what?' |
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |(Egbokhare_2020. So what?)}} | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |(Egbokhare_2020. So what?)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', wetin you fit do me? |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', wetin you fit do me? |(NSC_Legbeti_2021. So what can you do to me by the way?)}} |
− | # | + | # Word wey person dey use if someting shock am. |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. |(NSC_Legbeti_2021. Unbelievable! So Dad can really give mum his new jeep?)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Jesu! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Jesu! |(NSC_Legbeti_2021. For really?! dear Lord!)}} |
− | # | + | # Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear. |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?|( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?|(NSC_Legbeti_2021. Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean am [[true true]] say na that small Olise na im get all dis [[fine fine]] house dem?! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean am [[true true]] say na that small Olise na im get all dis [[fine fine]] house dem?! |(NSC_Legbeti_2021, Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)}} |
− | # | + | # Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen. |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?! |(NSC_Legbeti_2021, Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? |(NSC_Legbeti_2021, So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)}} |
# Na Word wey person dey use if someting sweet am. | # Na Word wey person dey use if someting sweet am. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! |(NSC_Legbeti_2021, Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)}} |
− | #:* {{ux|dv|Ten million Naira for me? '''Enhen''', my in-law, Na now you talk wetin I wan hear. |( | + | #:* {{ux|dv|Ten million Naira for me? '''Enhen''', my in-law, Na now you talk wetin I wan hear. |(NSC_Legbeti_2021, I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)}} |
# Na Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'. | # Na Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', God don catch am! |( | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', God don catch am! |(NSC_Legbeti_2021, Good for him!)}} |
− | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', my head don catch am! |(NSC_LEgbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|'''Enhen''', my head don catch am! |(NSC_LEgbeti_2021, Good! my God has dealt with him since I can't!)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: Exclamation for - ''disregard'', ''surprise'', ''amusement'', ''disbelief'', ''agreement'' |
Revision as of 16:38, 7 September 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- ɛ̀hɛ̃
Interjection
- Word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting or'and so what?'
- Enhen? — (Egbokhare_2020. So what?)
- Enhen, wetin you fit do me? — (NSC_Legbeti_2021. So what can you do to me by the way?)
- Word wey person dey use if someting shock am.
- Enhen, So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. — (NSC_Legbeti_2021. Unbelievable! So Dad can really give mum his new jeep?)
- Enhen? Jesu! — (NSC_Legbeti_2021. For really?! dear Lord!)
- Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear.
- Enhen? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat? — (NSC_Legbeti_2021. Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)
- Enhen?, you mean am true true say na that small Olise na im get all dis fine fine house dem?! — (NSC_Legbeti_2021, Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)
- Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen.
- Enhen? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?! — (NSC_Legbeti_2021, Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)
- Enhen, Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? — (NSC_Legbeti_2021, So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)
- Na Word wey person dey use if someting sweet am.
- Enhen? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! — (NSC_Legbeti_2021, Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)
- Ten million Naira for me? Enhen, my in-law, Na now you talk wetin I wan hear. — (NSC_Legbeti_2021, I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)
- Na Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'.
- Enhen, God don catch am! — (NSC_Legbeti_2021, Good for him!)
- Enhen, my head don catch am! — (NSC_LEgbeti_2021, Good! my God has dealt with him since I can't!)
Translations
- English: Exclamation for - disregard, surprise, amusement, disbelief, agreement