every every
Naija
Etymology
From: English every
Pronunciation
- ɛ́vríɛ́vrì
Pronoun
- Word wey de dey use talk all di tings wey dey.
- I don wash every every befor I go sleep. — (I washed everything before going to bed.)
- Word wey de dey use yarn about all kinds of tings.
- Na every every de dey inside my wife pot of soup. — (My wife's pot of soup contains all kinds of things.)
Related forms
Translations
English: everything