everyting
Naija
Etymology
From English: everyting
Pronunciation
- ɛ́vrɪ̀tɪ̀n
Pronoun
- All di ting.
- Everyting about deir life dey very good. — (PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__67, Everything about their life is very good.)
- So di rice, and everyting wey I buy, wey I suppose carry go village, I drop am for my house. — (ONI_01_Salary-Wahala_M__3, So, the rice and everything that I bought, that I was supposed to take to the village, I dropped it in my house.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: everything