ewedu
Naija
Etymology
From: Yoruba ewedu
Pronunciation
- èwédú
Noun
- Di kind soup wey de dey cook with leaf wey green wey dey draw.
- I dey eat ewedu everyday. — (I eat food prepared with jute mallow everyday.)
- Ewedu na better soup wey good for pikin. — (Soup made from jute mallow is good for young children.)
Translations
- English: ewedu soup, juste Mello soup