ewedu

Naija

Etymology

From: Yoruba ewedu

Pronunciation

  • èwédú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf


Noun

Na di kind soup wey de dey cook with leaf wey green wey dey draw.

  • I dey eat ewedu everyday.  — (Egbokhare_2020, I eat food prepared with jute mallow everyday.)
  • Ewedu na better soup wey good for pikin.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Soup made from jute mallow is good for young children..)

Translations

  • English: Ewedu soup