ewedu
Naija
Etymology
From: Yoruba ewedu
Pronunciation
- èwédú
Noun
- Na di kind soup wey de dey cook with leaf wey green wey dey draw.
- I dey eat ewedu everyday. — (Egbokhare_2020, I eat food prepared with jute mallow everyday.)
- Ewedu na better soup wey good for pikin. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Soup made from jute mallow is good for young children..)
Translations
- English: Ewedu soup