ewedu

Revision as of 11:44, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba ewedu

Pronunciation

  • èwédú

Play Play

Noun

  • Di kind soup wey de dey cook with leaf wey green wey dey draw.
  • I dey eat ewedu everyday.  — (I eat food prepared with jute mallow everyday.)
  • Ewedu na better soup wey good for pikin.  — (Soup made from jute mallow is good for young children.)

Translations

  • English: ewedu soup, juste Mello soup