Difference between revisions of "expo"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Exam/ test question and ans wey leak wey person carry enter exam.
+
* Wetin person write carry enter inside exam hall make e fit do [[wayo]] use am pass exam.
 
:* {{ux|dv| E carry '''expo''' enter inside exam hall. |(Egbokhare_2020, He/she took a leaked examination answer to the exam hall.)}}
 
:* {{ux|dv| E carry '''expo''' enter inside exam hall. |(Egbokhare_2020, He/she took a leaked examination answer to the exam hall.)}}
:* {{ux|dv|Na im dem dey carry '''expo''' comot. |(deuber__2319, He is the one who practice examination malpractice.)}}
+
:* {{ux|dv| Person wey dey use '''expo''' know sey [[one day monkey go go market e no go return]]  |(deuber__2319, A person who engages who in exam malpractice knows that their luck run out.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''examination,  malpratice''
 
* English: ''examination,  malpratice''

Revision as of 11:20, 29 July 2021

Naija

Etymology

From English: expo.

Pronunciation

  • ɛ́spò

Play Play

Noun

  • Wetin person write carry enter inside exam hall make e fit do wayo use am pass exam.
  • E carry expo enter inside exam hall.  — (Egbokhare_2020, He/she took a leaked examination answer to the exam hall.)
  • Person wey dey use expo know sey one day monkey go go market e no go return  — (deuber__2319, A person who engages who in exam malpractice knows that their luck run out.)

Translations

  • English: examination, malpratice